ruby__rf0:
"She might be saying the truth depends on the hair vendor na."
1x.blocboy:
"Make them Dey add receipt to all these caps."
ola___ife:
"I go still rock this my 17k wig , nothing spoil "
gainwith.jordan:
"On top coconut head."
tr3nchkidd_:
"Una dey wear 950k wig and pimples dey ur face Ment or malaria?"
joelilyofficial:
"Make I wear my spong wig in peace abeg. U people should leave me ooooooooo. Ahhhhh Wat is it???"
__ruona___:
"Your vendor dey cheat you."
erotogenic_byfeyi:
"The hairs no reach,all this price wey she Dey call amshe just added her own price to it."
slayway.co_:
"I tell all this men say women get money oh, just behave right and you go enjoy am . See how much Dey her head!!!!"