bigfrosh08:
"Portable day inside her bottle."
omoobolanle:
"Wetin be all those many many frames abeg"
i_am_oyinsexy:
"I like your spirit sha but can never be me, I no fit share my man abeg. Heart attack fit kill me the same way he won’t share me with anyone ♀️♀️"
valana_vada:
"Love her vibe "
mss_veey:
"If him win his grammy where him wan keep am everywhere don choke naa."
deejay_bc:
"Na girl wey get understanding them Dey call mature girl."
gaskia_youngwayne:
"I too love this girl, There is a difference between wife and baby mama , this girl is well trained by a good mother, and she listens to advise, Una Dey tag her name she comot for her husband's house, make she turn street girl. Una go feed her? Una know since when dem don Dey suffer come? Lol most of Una wey dey cap, if Una see opportunity, Una go back Portable ✌️. Lol person see where she Dey enjoy , Una want make she comot there , lol."