Legit.ng captured the reactions below:
natureboi40:
"OTILO."
orefejobabawale:
"Why Nollywood dey always lie sef."
oga_nze_1:
"Na waoooo. this can't be de Hanks Anuku wey I know. AGN make una do something."
asuku0986:
"He’s gone bruh."
swt1664:
"Dem wan help this man that time Shan George talk say na movie say hin Dey okay Shey this one b like person wey dey OK."
jahismoilight:
"Once Banku enter ur life you are gone no matter how much u dan make . I pray God revives him."
natasha_blessing_rasaq:
"This life sha. See my favorite Legend then."
arkenstonex:
"You will see someone come here to say this is a movie scene instead of arranging help for this man to go to rehab. Smh."
large.dwin:
"Nigeria film industry na juju industry. If u nor strong dem go use u shine."
man_like_endY:
"Egbe bell ugo bell... nke si ibe ya amambe, nku kwakwaya... he was my favorite actor that year. Man needs help asap."