@michelledera:
"Sending love and light to David and everyone else going through pains."
@braveboi17:
She and Davido nor be mate how Davido wan influence who get 100m plus followers
@mastertrizzy_:
"OBO number 1 in the World."
@dont_snozze:
"Make una dey play."
@bryian__x:
"Billie elish haven't had a DP for like two to three weeks now."
@ajibola_aa:
" billie wey no get dp since last two weeks una dey craze."
@only__xmimi:
"Ode Billie wey don remove her dp since February na lie go k!! Una."
@callme__matty:
" una too take this thing serious Abeg make una rest."
@zazy_dc_101:
"This is what we call doings una Wizkid no get that type of influence."
@hay_zed_2:
"Person wey know no if Davido Dey exit."