Nigerians have reacted to the post, some of them feel EFCC will come for Awal soon.
Legit.ng picked some of the comments, read below:
Lildavez_official:
"EFCC go soon bring the boy in for questioning."
Dennisdickson_brand:
"Una wan dey oppress small kids again, bad idea."
Queen_godwin001:
"Where these people dey see this money??"
Viki_daan:
"Una dey craze oo na now him papa dey custody una recognise him son as world youngest billionaire."
Sonofman1986:
"Make efcc no arrest this small boy ooo."
Quadri.muller:
"Me at that agemy mama dey learn me book head one tear may Almighty God answer our prayers."
Alphajerseys31:
"Dey con carry mompha soon . Na Wetin all this fbi Dey target be this."